[Lyrics] Peruzzi – “Ola” ft. Mayorkun



Download/ stream song

Peruzzi ft Mayorkun – Ola Lyrics
[Intro]
Ah, ah
Damn!
She say
Hola Hola Hola Hola….
See wahala,
Hala Hala Hala Hala
[Verse 1 – Peruzzi x Mayorkun]
Girl am the one for you
I will make you feel comfortable
Yes i’m show you off
I will blow you up
that’s just for true
I will do anything for you,
Give you my kidney too
Forget my side chicks,
Dem no fit get me
Even if dem use juju
[Hook – Peruzzi x Mayorkun]
Trust me
I will come for you
Cause calamity I will burst for you
Man na shut down a thing or two
Na dem dey rush me
I will come for spiritually Physically come for you
And if wan me play,
I go ball for you
[Chorus]
Ola!
Ola show me wahala,
She talk say i know hala
May be why she dey pala,
She say
Oga i don say you my Aza
Because say i no answer,
she wan hold for trouser
she say
Hola Hola Hola Hola
See wahala
Hala Hala Hala Hala
She say
Hola Hola Hola Hola
See wahala
Hala Hala Hala Hala
[Verse 2]
I don’t know what to say
She unbelievable
You body madness Scatter my consent
Ol.. Oleku
Peruzzi tell wetin man go do
She got me acting like a fool
[Hook]
Trust me
I will come for you
Cause calamity girl i will burst for you
Man na shut down
Na dem dey rush me
I will come for you
Spiritually Physically come for you
And if wan me play,
i will ball for you
[Chorus]
Ola!
Ola show me wahala,
She talk say i know hala
May be why she dey pala,
She say
Oga i don say you my Aza
Because say i no answer,
she wan hold for trouser
she say
Hola Hola Hola Hola
See wahala
Hala Hala Hala Hala
She say
Hola Hola Hola Hola
See wahala
Hala Hala Hala Hala
[Outro]
She say make i hala hala
Am loo

Comments